fbpx
March 28, 2024

Nigeria@62: ABATCO tell Nigerians make dem maintain the peace and unity of country.

0
flag-ABATCO

THE Asiwaju Bola Ahmed Tinubu Crusade Organisation, ABATCO, advise Nigerians yesterday make dem maintain peace, hope, unity and faith to take build the nation as the country go mark her 62-independence anniversary.

YOU STILL FIT ENJOY: Politicians fit destroy Nigeria, Obasanjo don blow alarm

ABATCO, the group wey dey support the Presidential ambition of All Progressives Congress, APC, Bola Tinubu,for inside statement by National Convener/Director General for Lagos, Mr Ayeni Samuel, say make our citizens stop to dey abandon politics and political choices to politicians and manipulative elements wey dey invoke only religious, ethnic and geopolitical sentiments to impose leadership on only people wey support to serve dia interests.

You fit CLICK  HERE enter Vanguard go see the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *