fbpx
April 19, 2024

FG return 117 Nigerians From Libya

0

Di Federal Government, in collaboration with di International Organisation for Migration (IOM), yesterday dey don return 117 irregular Nigerian migrants from Libya.

Dis one happun a week after di Nigerian Mission in Tripoli successfully return 137 stranded Nigerians wen be dey for Libya.
Amb. Kabiru Musa, Chargé D’affaires en titre of the Nigerian Mission to Libya,

U FIT ALSO READ Elon Musk don reduce Twitter verification fee to $8

yHOMarn dis one to tori pipol “News Agency of Nigeria” (NAN) on Tuesday for Abuja.
Musa tok say among pipol wen dem return 48 of dem na prisoners for Libyan.
Hin tok say dey don successfully return another 117 stranded Nigerians who were irregular migrants for Libya.

“Di returnees include 89, 22 women, two children and four new born baby’s.
Federal government don ensure say no Nigerian for foreign country go suffer again and dem go make sure say dem work with libya government to guarantee di safety of Nigerians.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *