fbpx
April 26, 2024

U.S., UK terror warnings go affect Naija economy – Fed Govt

0
Lai-Mohammed-terror-alerts

Di Federal Government yesterday yarn say di terror alerts by the United States(U.S.) and United Kingdom(U.K)  go get long-term negative effects on Nigeria economy.

Government, yarn say dem don start to dey verify di source of di alerts so that dem go fit stop di threats by terrorists to attack Abuja and other parts of di country so that things go dey in control.

Dem yarn say dem don give di security more support within Abuja, Nararawa, and Niger states.

YOU GO LIKE READ: Copywriting tips for beginners: The 5 Ultimate Guide

Na Information and National Orientation Minister Lai Mohammed and hin Defence counterpart,  Bashir Magashi, talk this one for Abuja.

Di two of dem appear before di National Assembly Committees about Information and Defence to defend their ministries’ 2023 budget proposals.

You fit go TheNations go find out more information about di terror alerts… READ MORE

For more News: Dollar crisis: EFCC dey plan serious raid for forex dealers

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *