fbpx
April 20, 2024

96 Chibok Girls still dey in captive As Army collect 81,000 Repentant Terrorists.

0
chibok-girls1-

THE Operation Hadin Kai of the Nigerian Army for North-East don yarn say up to 81,131 Boko Haram terrorists don surrender to the military, while about 96 Chibok girls still dey for the den of the terrorists eight years after dem kidnap 180 others for their school wey dey Borno State.

The NA Head of Intelligence, Colonel Obinna Ezuipke, announce this tori for the headquarters of the North-East operation, Maimalari Cantonment, for Maiduguri, on Saturday.

YOU STILL FIT ENJOY: GBEGE HAPPUN; As 28 Pipol Die Inside Explosion For Turkish

He yarn say the terrorist wey don repent surrender the time wey the military dey operate for Mandara, Bama, Gazwa, Parisun, Uqba, Sambisa, Timbuktu Triangle, Lake Chad area of the region through. Dem even rescue 2 Chibok girls too.

You fit enter Tribune CLICK HERE go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *