“Where did you get the money?” – Man don query hin girlfriend wey buy iPhone for herself
Another tori don come outside as one man vex confront hin girlfriend after she buy brand-new iPhone XS Max and gold earrings.
Di man ask hin girlfriend say for where she for see money buy Iphone, dis na because hin suspect say she fit don take di money from am or she collect am from another man.
Like say dat one no do, hin assault her in front of friends wey dey beg am to stop. Dis na after she defend herself as she claim say na contribution money.
As e be so, di video stirred reactions from netizens wey express anger toward di man action and dem believe say di lady dey too dependent.
FOR MORE NEWS: I apologise for calling everybody children – Desmond Elliot
You fit go see netizens reaction below;
Olamide write; “A man must have known you are jobless and heavily dependent on him for him to be thinking someone gave you a phone you bought yourself. If you always practice self-sufficiency in togetherness, no one will ask you nonsense question whenever you get yourself a new stuff.”
Another user write; “I believe the guy has been paying most of her bills doing every little thing for her that’s why he’s so sure she can’t afford it……as a lady it’s good when you take from your guys ooo but sometimes just make sure you have something doing let your guy know you can afford some kind of things too… just to avoid something like this”
You fit go read di full tori…READ MORE