fbpx
April 30, 2024

BBNaija: I No know Say I Go Be Fake Housemate – Modella

0

Big Brother Naija, BBNaija Season 7 housemate, Modella don talk sey she no know sey she go be fake housemate for the show.

Modella wey dem send komot for the house on Sunday yarn di public sey if to sey hin be original housemate , hin for play all di game wella.

YOU FIT LIKE READ: 2023: Tinubu go get plenty Igbo votes, to continue Buhari beta work – Nwoye

Make we remember sey dem tell di kontri pipu sey Modella and Deji be fake housemate for di show.

Na on top media Modella talk sey dem yarn her sey she go be fake housemate before she enter di house, she kon add am join sey dem no give her plenty time to think about am and hin no sabi Wetin fake housemate go dey do for di show. We know say you go like read the full tori. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *