fbpx
April 16, 2024

2023: Tinubu go get plenty Igbo votes, to continue Buhari beta work – Nwoye

0
Tinubu\

The immediate past chairman of the All Progressives Congress, APC, for Enugu State, Dr. Ben Nwoye dey show off say the presidential candidate of the party, Asiwaju Bola Tinubu go get enough votes from the South-East.

He talk this one for the opening of one campaign building for Tinubu-Shettima Independent Campaign Group inside Enugu.

Nwoye claim say President Muhammadu Buhari administration don achieve plenty things even as Naija still dey face some challenges of insecurity.

He say make dem allow Tinubu continue the good work wey Buhari go leave as e dey go.

You fit also kike to read this one: Beeko leave me, win your state for PDP, Wike tell Markafi

He review the landmark achievement wey Buhari administration don record down to the paying of minimum wage of N30,000, and the National Youth Service corps allowee wey dem don increase. Nwoye still point say the presidency, under the APC, don start big infrastructural development for the country, especially for the South-East.

He talks say no need for continuity and even though wahala of security dey, make dem no use am undermine the achievement of the  government wey APC lead.

Na under Buhari APC introduce the primary school feeding project. According to am.

He announced say all stakeholders for the State don agree to work for Tinubu come 2023, and nobody go stop the presidential train of APC wey dey move already.

You fit go read more if the tori for here, CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *