For inside the seven months strike wey still dey ground, UniCal loss 15 lecturers to death.
The current strike by Nigerian university lecturers, the Academic Staff Union of Universities (ASUU)don cause make about 15 lecturers die for the University of Calabar, Cross River State.
Na so other death by accident dey happen every day for the nation institutions.
YOU STILL FIT ENJOY: ASUU wan apeal to the ruling, parents want make strike end
On February 14 this year, ASUU announce one-month warning strike because Federal government no gree do wetin dem want. Since that time, the public universities gates don dey closed. ASUU and three other university-based unions bin announce the strike over around seven demands wey dem want make the government take into consideration.
You fit CLICK HERE go read more of the tori