fbpx
April 25, 2024

Maverick City Music don end dia relationship with Dante Bowe

0
Maverick-City-Voice-of-God-Dante-Bowe-Ft.-Steffany-Gretzinger

On Tuesday, Maverick City Music  announce  say dem don end dia relationship with singer Dante Bowe.

For inside social media, Maverick yarn say one of the reasons why dem decide end dia relationship with the singer na because of hin behavior wey no follow with their values.

YOU STILL FIT ENJOY: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

Maverick City Music don end dia relationship with Dante Bowe. Na like this dem talk am, “Due to behavior that is inconsistent with our core values and beliefs, we have decided to put a pause on our professional relationship with Dante Bowen, “Decisions like these are not easy because of the level of nuance, both professionally and personally, but we felt it necessary to address,” na wetin dey part of the statement be that.

We never  understand the behaviour wey dem talk about wey don lead to the end of dia relationship but Maverick still talk say dem go still dey give am  unconditional support as hin navigates hin path forward.

You fit CLICK HERE to read more of the tori  for inside Vanguard.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *