fbpx
March 19, 2024

ASUU wan apeal to the ruling, parents want make strike end

0
ASUU-President-Professor-Emmanuel-Osodeke-appeal-to-the-ruling

The Academic Staff Union of Universities on Wednesday talk say the National Industrial Court of Nigeria don make mistake for their judgement and dem go need to go appeal to the ruling. Dem wan appeal to the ruling because the court order say dem make them call off their ongoing nationwide strike and make dem start work back.

YOU STILL FIT ENJOY: ASUU: Court no fit force lecturers go class – NANS

According to the PUNCH report, ASUU don dey on strike since February 14 because dem want make the federal government increase money wey dem dey pay dem, and dem need money to take fund the universities and other matter still dey.

Plenty meetings wey ASUU and the Federal Government don get never bring any positive result, progress no dey follow am.

 

You fit CLICK HERE enjoy the full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *