Buhari don give assurance say hin go hand over Naija wey dey free of insecurity
PRESIDENT Muhammadu Buhari on Tuesday don give Nigerians assurance say hin go hand over a Nigeria wey dey free of insecurity to the next set of leaders for 2023, hin yarn saay hin administration go comot all forms of banditry, criminality, terrorism and insurgency.
Buhari give this assurance for the 2022 National Honours Award Investiture wey dem do for International Conference Centre inside Abuja. Up to 440 distinguished Nigerians and seven foreigners na hin dem give different national honors.
YOU STILL FIT ENJOY: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers
According to Mr Buhari, “We will continue to root out all forms of banditry, criminality, terrorism and insurgency in the land.
Hin talk say the national honours no be ordinary decoration but na reminder of citizens’ responsibility, we must always make sure say we do our best for our country.
You fit CLICK HERE read the remaining tori.