fbpx
April 26, 2024

Na win-win dey for us – Dem don release Nnamdi Kanu

0
Nnamdi-Kanu-

Nnamdi Kanu younger brother, Emma Kanu don take hin time  thank everybody. Hin say the victory na for everybody, as hin dey thank all men, women, pastors, journalists, IPOB media warriors, the people  wey dem know and the ones wey dem dem no know all over the world, especially the Appeal Court judges wey handle the case,reach the dead.

YOU STILL FIT ENJOY: We go separate Acquisition from Asset-Grabbing – Kogi don reply Dangote

Hin even thank the Federal Government wey understand, kon still stay by the Appeal Court decision. Hin call am win-win day.”

Goodluck Ibem yarn say the release of Nnamdi Kanu go restore peace and security for the South East geopolitical zone. Ndigbo wey dey Naija and Diaspora dey happy for this great news. Dem yarn say court don finally give justice.

You fit CLICK HERE enjoy more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *