fbpx
April 27, 2024

Make una dey expect serious rain and Riverine Flooding,  NiMet don update North-Central, Southern States

0
flood-

The Nigerian Meteorological Agency (NiMet) don drop update for the North-Central and Southern states say make dem expect serious rain wey go cause overflow for rivers and flood for the remaining days of the raining season.

As dem dey talk for A buja on Tuesday for the workshop wey NiMet organise in collaboration with Nigerian Hydrological Service Agency (NIHSA) on Hydro-meteorological status and outlook system (HydroSOS), Director General of NiMet, Professor Mansur Bako  Matazu, dem yarn say no be news to anybody say the kata kata wey water dey cause for this training season don turn to serious global challenges e dey make some people homeless and some other people dey kpai.

YOU STILL FIT ENJOY : https://kontrinews.com/abba-kyari-release-account-give-assets-details/

We go see more flood for the north-central states as we don see the one for Kogi and southeastern and southwestern states as we don dey see for Anambra and some parts of South-West. We go see more flood for the north-central states as we don see the one for Kogi and southeastern and southwestern states as we don dey see for Anambra and some parts of South-West.

You fit CLICK HERE read more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *