Domestic airlines ask court make dem terminate FG-Ethiopian deal
Court fit stop national carrier project as domestic airlines don carry Federal Government and dia foreign technical partner and majority shareholders go court.
About eight local airlines and dia association carry di government go court on Friday, dem list Nigerian Air, Ethiopian Airlines, Minister of Aviation, Hadi Sirika, and Attorney-General of the Federation, Abubakar Malami, as defendants.
YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe
Among other prayers, di indigenous airlines want make court stop di national carrier deal and make dem withdraw di Air Transport Licence wey dey issued to Nigeria Air by di Federal Government/Nigerian Civil Aviation Authority.
Na inside Punch this tori dey, you fit READ MORE
For more news: JUST IN: Buhari don enter Abuja from London