fbpx
April 26, 2024

ICAN don list area of concern about Naira redesign

0
ICAN-on-naira-redesign

For di backdrop of di implementation of di Naira redesign by di Central Bank of Nigeria, CBN, di Institute of Chartered Accountants of Nigeria (ICAN)  don list some wahala wey go dey like impact on inflation and exchange rates, cost of designing and printing di new currency notes and di timing of di policy. Dem yarn say na di problem wey di apex bank need to address be that.

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

As dem dey talk after di “Fitness Walk” in commemoration of di International Accounting Day 2022, di 58th President of ICAN, Mallam Tijjani Isa, Tijani yarn say dem accept CBN objectives for di recent initiative to redesign Naira, discourage hoarding of bank notes by members of di public, address di shortage of clean banknotes and reduce di increasing risk and ease of counterfeit.

But dem still talk say make CBN consider di views of different stakeholders.

Na inside Vanguard this tori dey, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: Forex crisis: Traders dey lose as naira return to 720/dollar

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *