fbpx
April 25, 2024

JUST IN: Buhari don enter Abuja from London

0
Buhari-returns.

Di President, Major General Muhammadu Buhari (retd.), enter Abuja from London after a routine two-week medical check-up.

Buhari jet land for di Presidential Wing of the Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja, some minutes ago.

Buhari comot for London on October 31, 2022, after hin attend security council meeting and Conference and Retreat for Senior Police Officers wey dey Owerri, Imo State.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

According to tweet by di President Special Adviser for Media and Publicity, Femi Adesina, Buhari dey expected to enter Naija for di “second week of November.”

Di trip na one of di medical trips wey di President don dey go since hin enter office for 2015; Hin bin spend at least 212 days abroad.

Na side Puh this tori dey, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: NYSC DG advise members make dem respect electoral laws

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *