fbpx
April 30, 2024

Fani-Kayode don react on why Lawan go ‘call Shettima APC presidential candidate

0

Di former Aviation Minister, Femi Fani-Kayode don react to di claim say di Senate President, Ahmad Lawan describe di All Progressives Congress, APC, presidential running mate, Kashim Shettima as di party’s presidential candidate.

Fani-Kayode tok say Lawan no describe Shettima as APC’s presidential candidate during one recent meeting wey sele for yobe. So anybodi wey wan hear make dem hear now.

U FIT ALSO READ Adeleke don deny say hin withdraw N5bn from Osun account

Hin bin react to one tweet wen tok about di Senate President “yesterday for yobe state wen him do meeting with stakeholders of the All Progressives Congress for di State, where hin tok say di presidential candidate of our great party, na Senator Kashim Shettima.”

Fani-Kayode tok say dat tweet na real fabricated lie,say no bi wetin lawan tok bi dat oo, say na handwork of di opposition parties.

Fani kayode write ontop hin social media handle say “ him dey wonder on how di oppositions bin dey desperate to dey cook big big lie give pipol to chop on wetin no concern dem.

Hin tok say “ di Senate President no tok say di APC Vice Presidential candidate, Sen. Kashim Shettima, na dia Presidential candidate.”

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *