fbpx
March 29, 2024

Adeleke don deny say hin withdraw N5bn from Osun account

0
Ademola-Adeleke

Di Osun State Governor, Ademola Adeleke, don deny say hin withdraw N5 billion from di state account. Hin deny say hin award di reconstruction of di road wey lead to di Adeleke University for Ede.

For inside statement by hin spokesperson, Olawale Rasheed, on Wednesday di governor yarn say di allegations wey dey on social media na lie from some pipo wey no no wetin dem dey talk.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

Di public go remember say Adeleke during hin inauguration bin announce di freezing of all state and local government area accounts.

Dem do am for di venue of inauguration before he get any access to government records and finances.

“How can such amount be withdrawn from state account on the day of inauguration when the new leader had no access to state accounts?” Na di question wey hin ask be that.

This tori dey inside Punch…READ MORE

For more news: Osun inauguration: Ademola Adeleke don take over office as di sixth executive governor of di state

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *