fbpx
November 15, 2024

Elon Musk fit step down as Twitter CEO

0
Elon-Musk-Twitter

Twitter new boss, Elon Musk, fit dey consider to step down as di Chief Executive Officer of di micro-blogging company after less than two months wey hin  dey on di  job.

Musk tweet a poll via hin verified handle Sunday night. Hin ask tweeps make dem vote on whether make hin step down as Twitter CEO, he follow add say hin go abide by the poll results.

FOR MORE NEWS:

Na wetin hin tweet be this, “Should I step down as head of Twitter? I will abide by the results of this poll.”

As of Monday morning, with about six hours to di end of di poll, “Yes” na dey di winning by a margin of 56.3% to 43.7%.

You fit go read di full tori…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *