fbpx
May 20, 2024

‘I no fit believe am’, Messi write after e win World Cup

0
Messi

Argentina talisman and newly-crowned World Cup winner Lionel Messi on Sunday night enter hin Instagram page to soak inside di moment of di World Cup win for Qatar and hin express gratitude to hin fan, family and country, e yarn say na unbelievable moment for am.

Messi lead Argentina to defeat France make dem win di 2022 FIFA World Cup for di first time since 1986, when Diego Maradona lead di Argentine national team to victory over West Germany.

FOR MORE NEWS: Argentina vs France: Messi don break another record for World Cup final

For di stellar, heart pumping match, di two teams go head-to-head up until di last minute with France forward and star man, Kylian Mbappe. Dem score hat-trick wey level di scoreline for extra-time, that one kon drag Argentina to penalty shootout, where di South American team conquer France 4-2, after a thrilling 120 minutes of game time wey end for 3-3 draw.

As dem dey Celebrate di win and hin team in a moment of pure, undiluted emotion, di seven-time Ballon d’Or winner, Messi write,

“CHAMPIONS OF THE WORLD!!!!!! So many times I dreamed it, so much I wanted it that I still don’t fall. I can’t believe it.

You go like go read di full tori…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *