fbpx
April 30, 2024

Go get your PVC, vote for God’s ordained – Pastor Adeboye

Di General Overseer of the Redeemed Christian Church of God, Pastor Enoch Adeboye, on Saturday don chook mouth ontop who go become di next Nigeria president in 2023.

Adeboye don urge Nigerians to go get dia Permanent Voter Cards, PVCs, ahead of di February presidential election.

U FIT ALSO READ Stay in Nigeria don’t japa – Oyedepo warn Nigerian youths

Adeboye yarn dis one during January’s Holy Ghost Service for Redemption City camp ground, along Lagos-Ibadan Expressway, Ogun State.

Hin tok say“You fit dey tok say di election na next month and more so pipol wey dey disturb am on top say who to vote for.hin tok say God never speak to ram on top that aspect. But hin go advise say make everybody go get dia PVCs readi.”

Adeboye tok say hin fit no disclose to Nigerians on who God want to become Nigeria next President among all di presidential candidate or who to vote for for di coming election. Even if God speak to ram

“ Hin tok say if God no speak to ram bifore di election, den make everybody dey readi to vote as dia spirit lead dem.hin tok say If God tell am who to vote for. hin fit tell dem or him fit decide not to tell dem, as long as di spirit leads

Pastor E.A Adeboye of RCCG General Overseer don urge members of hin church to rely on God and must not fake prophecies usually issued by some fake men of God.

To read di full tori CLICKHERE