fbpx
May 18, 2024

Senate Presidency: Senators betray me – Yari

abdulaziz-yari-don-accuse-senators

Former Zamfara State governor, Senator Abdulaziz Yari don accuse senators say dem betray am over di Senate Presidency seat.

Di All Progressives Congress, APC, bin anoint Godswill Akpabio from Akwa Ibom for di Senate Presidency.

On Tuesday, Akpabio emerge as di Senate President during di inauguration of di 10th National Assembly.

 

FOR MORE NEWS: JUST IN: Obi, LP tender 18,088 blur result sheets and other documents

 

 

While Akpabio poll 63 votes to emerge winner, Yari get 46 votes.

However, Yari yarn say hin bin dey hope to get 61 out of di 109 votes wey for make am emerge as di Senate President.

Speaking during interview with journalists on Thursday for Abuja, Yari tyok say, “Yes, hin fit tok am say dem betray am.

You fit go read di tori as Abdulaziz Yari accuse senators …READ MORE