fbpx
December 23, 2024

Abia Governor Don Announce Public Holiday For PVC Collection

abia-governor-announce-public-holiday-for-pvc-collection-

Abia Governor Don Announce Public Holiday For PVC Collection. Di Governor of Abia State, Okezie Ikpeazu, announce say Monday, January 23 and Tuesday, January 24, 2023, go be public holidays for di state so that pipo go fit go collect dia permanent voter cards, ahead of di forthcoming general election.

Na di Secretary to di State Government, Chris Ezem na hin sign di statement on Saturday.

FOR MORE NEWS: 85 per cent of Nigerian doctors dey plan to comot for di country

Di governor give order say make dem close all di public offices and markets so that residents go use di opportunity go visit di Independent National Electoral Commission offices or collection centres where dem register to collect dia PVCs.

Di executives of different markets of di state need to comply by di closure of dia various markets or else dem go face sanctions.

As Abia Governor Don Announce Public Holiday For PVC Collection, di pipo wey e no na Banks and other pipo wey dey on essential duties. This na part of wetin dey di statement.

You go like read di full tori…READ MORE