fbpx
December 21, 2024

Alcoholic-herbal beverages: Consumers risk liver, kidney damage – Experts

alcohol-fit-cause-liver-damage

Alcoholic-tainted herbal beverages get long history for Nigeria, and plenty pipooi dey use dem for medicinal purposes. However, for recent years, dia production and consumption don increase. Experts sef don tok say too much alcohol consumption fit cause liver, kidney damage .

Health experts believe say dis development pose potential significant health risks, and dem insist say need dey for greater regulation and awareness about di dangers of consuming them.

Until recently, those kain herbal drinks dey used as a remedy for different health conditions. However, e don become growing threat for Nigeria, with plenty pipo wey dey consume dem. Pipo no understand di dangers wey come with consuming those drinks. Also,these drinks dey always dey marketed as natural and safe.

 

FOR MORE NEWS: Cancer scare: Why we ban Indomie noodles —NAFDAC

 

Made by fermenting herbs, roots, and other natural ingredients and alcohol.

One of the plenty concerns about alcoholic herbal drinks na dia potential to contain toxic ingredients.

Some herbal drinks contain high levels of methanol – a toxic alcohol wey fit cause blindness and death, interact with medications, or worsen pre-existing health conditions.

You fot o read di health tori about Alcohol as e fit cause liver kidney damage…READ MORE