fbpx
March 29, 2024

Ondo Amotekun gbab 151 suspect wey hide inside Truck of rice

0

Ondo State security network Agency, Amotekun gbab people wey them suspect say nah their waka no pure. The 151 suspected invaders carry for body dangerous charm and photo wey them snap during combat training; all were coming to southwest.

Five women be dey among those wey them gbab inside truck wey carry bags of rice and beans. According to the Oga Commander of AMOTEKUN for Ondo state, Chief Adetunji Adeleye talk say them arrest them base on report wey them gather by an intelligent report.

Adetunji talk say their vehicles were stopped around Sango, Akure/Ado Road by a team who were on ‘stop and search at about 6:30. According to him, dem talk say them dey come from Kastina, Kano and Jigawa states and them be dey go South West state…the full tori tanda berekete inside tribune onlineREAD MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *