fbpx
July 27, 2024

Insecurity, Hunger, corruption dey dance shoki for Nigeria – Sanusi

0

Former governor of Central Bank of Nigeria (CBN) wey be the 14th Emir of Kano wey dem be dethroned on Thursday don yarn say, .for the Naija wey we dey so, thing never bad reach wetin we dey see now on-top the current State of our Nation.

Everything don dabaru finish and nothing dey work again. Among area wey him be touch light nah, the wey hunger take dey increase for the country, insecurity too dey dance shoki for Nigeria, rate of inflation, youth unemployment, gender imbalance, poor electricity, poor foreign exchange rate, corruption and so forth and many other area wey time no dey to dey reason.

 

He come add join am say, for 2015 when people dey talk anyhow about how this be that time in the area of the country’s socio-political economy, insecurity, inflation and so forth still better well well past wetin the way everything come take dey now. The full tori tanda berekete inside tribune online…. press the link read everything wey him yarn.READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *