fbpx
May 19, 2024

Anambra governor gift quintuplets’ mother N2M

anambra-governor-gift-woman-n2m

One woman wey born quintuplets don receive a gift of N2M from Anambra Governor, Chukwuma Soludo.

Dis update come from di Commissioner for Women and Social Welfare, Ify Obinabo, for her office for Awka on Monday, 17th April 2023.

Di N2 million naira na for di welfare of di quintuplets, dem be three males and two females. Once di processing complete, dem go transfer di support to di family immediately.

FOR MORE NEWS: Sultan of Oman say Omanis fit marry foreigners now without government permit

Mr. Tochukwu, one Onitsha-based businessman, and hin wife, Mrs. Chidinma Amaechi, na hin God blessed with set of quintuplets after 9 years of childlessness for Life International Hospital wey dey Awka on March 29, 2023.

You fit go read di tori as Anambra Governor gift woman N2M…READ MORE