fbpx
May 1, 2024

Sultan of Oman say Omanis fit marry foreigners now without government permit

Sultan-of-Oman-announce-new-decree

Di Sultan of Oman Haitham bin Tarik on Sunday, April 16, announce new decree wey change di legislation regarding Omanis marrying foreigners.

Omanis fit marry non-Omanis now without approval or a permit from di government, according to di new decree.

FOR MORE NEWS: Man abduct, rape 17-year-old girl in Lagos

Di royal decree include seven articles with di first one wey tok say dem go cancel di previous law and authorise di issuing of provisions wey go regulate di marriage of Omanis to foreigners. Also, dis na to make amendments to di legislation wey regulae Omani nationality.

You fit go read di tori of di new decree wey Oman announce…READ MORE