fbpx
September 28, 2024

“Wetin do me after I give old beggar £‎25 for London” – Actress, Angela Okorie don open up

angela-okorie-meet-old-beggar-for-london

Nollywood actress and singer, Angela Okorie, don take to social media to share her encounter with one old beggar for London.

Angela Okorie narrate how she give di old woman wey come meet her £‎25 for di street of London, di old woman bin beg for money to feed, out of kindness na hin she give her di money.

She said the woman showered her with prayers for the monetary gift, and decreed that she would never lack.

According to Angela, e neva too tey after she meet di woman, she kon find herself for di same situation where she bi dey stranded and she dey in need of money. Thankfully, another person come through for her too.

FOR MORE NEWS: Cash Crunch: Tinubu dey Shed ‘Crocodile Tears’ Over Nigerians’ Sufferings – Atiku

Speaking from personal experience, di mother of one advise pipo ake dem learn to give generously so that God go send them helpers as well.

According to her, di Moral of di story be say make pipo always dey give, make dem  no stop am.
Also, person no fit know when or where dem go  need help too, but if person be giver, one thing for sure God be say God go always send an Angel to di person.
In conclusion, Angela write say in di midst of any situation wey person go find themselves, e good to always spread love and little kindness because e go come back to di person.

Na part of wetin Angela write for her post be that, you fit go read di full tori…READ MORE