fbpx
December 23, 2024

“Davido still dey call my line upon everything wey I tok about am” – Anita Brown

anita-say-davido-dey-call-her-line

Anita Brown, di alleged babymama of Afrobeats star, Davido don reveal say upon how she drag Davido on social media, hin still dey call her line.

During Instagram Live session, di alleged side chick brag about how Davido still dey disturb her because her s3x game na top-notch.

 

FOR MORE NEWS: You Owe No Apology to Muslims – Soyinka Defend Davido Against Massive Backlash

 

Also, she tell Naija ladies wey dey troll her say make dem come learn how to hold man down even as she dey say terrible things about him and hin family.

Like say dat one no do, Anita yarn say Chioma kill her pikin just because she want make Davido pay her dowry.

You fit go read di tori see as Anita tok say Davido dey call her line…READ MORE