fbpx
April 25, 2024

Another governor don threaten to comot for Atiku campaign

0
Atiku.

Dem yarn say Mohammed bin dey vex over alleged intelligence say Alhaji Atiku Abubakar no dey ready for hin second term ticket.

Hin feel say dem no give am free hand to manage di campaign for di Northeast.

Di governor still complain about alleged hatred wey di party presidential candidate get for am.

He yarn say out of all di PDP presidential aspirants,na hin be di only person wey  Atiku no visit for rapprochement and reconciliation.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

For di same yesterday, di five governors wey no happy– Nyesom Wike (Rivers), Okezie Ikpeazu (Abia), Ifeanyi Ugwuanyi (Enugu), Samuel Ortom (Benue) and Seyi Makinde (Oyo) — don decide to maintain their battle against Atiku and National Chairman Iyorchia Ayu.

This tori full ground for inside The Nation, click here make you go read di remaining tori… READ MORE

For more news: Copywriting tips for beginners: The 5 Ultimate Guide

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *