fbpx
March 28, 2024

APC no get any legal valid candidates ―PDP

0
APC-candidates

For press conference Address for Abuja on Saturday, PDP National Publicity Secretary, Debo Ologunagba, yarn this one: Hin talk say APC no be anything again, infact, dem don be handicap and dem no suppose run campaign again because dem no get legal valid candidates for the 2023 general elections.

Peter Obi, Baba-Ahmed don show the official campaign website

As the matter be so, the party don advised the ruling party presidential candidates, Bola Tinubu, make hin go hin house go sleep or  face other matter.

Remember say e get one time wey PDP don warn all the candidates wey dey APC say make dem no waste dia money, time and energy for APC because the journey no go carry dem go anywhere. Today, the chicken don finally come house roost.

You fit CLICK HERE go enjoy the remaining tori.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *