fbpx
April 28, 2024

APC postpone National Caucus, NEC meeting

apc-postpone-nec-meeting

APC don postpone di National Caucus and National Executive Committee, NEC, meeting of di All Progressives Congress, APC.

APC NEC meeting wey dey scheduled for July 10 and 11 dey postponed to July 18th and 19th.

Di shift bin dey announced by APC National Secretary, Iyiola Omisore, via a statement on Sunday.

Omisore yarn say di shift in date na due to President Bola Tinubu engagement as di new Chairman of di Economic Community of West African States, ECOWAS.

 

FOR MORE NEWS: I no know say Tinubu go be president – Fayose

 

He express regret over di inconveniences wey di shift in date cause.

“Members of the National Caucus and NEC of the APC are hereby informed that our meetings of July 10th and 11th of July, have been postponed to July 18th and 19th 2023 respectively,” Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori as APC postpone NEC meeting…READ MORE