fbpx
April 23, 2024

APC/TINUBU CAMPAIGN: Buhari give order make dem comot Osinbajo, SGF – Council

0
Osinbajo-and-Buhari.

THE Asiwaju Bola Ahmed Tinubu Presidential Campaign Council don yarn say as dem no put the Vice President Yemi Osinbajo for the council, no be mistake but na dem decide to do am like that and na President Muhammadu Buhari direct am.

YOU STILL FIT ENJOY: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

Apart from Osinbajo, the President follow order make dem comot the of Secretary to the Government of the Federation, SGF, Boss Mustapha, na wetin the Council talk be that, on Saturday, inside statement by hin Spokesman, Mr. Festus Keyamo.

Osinbajo bin follow contest for the All Progressives Congress, APC, presidential ticket even as dem force am make hin step down for Tinubu.

You fit CLICK HERE go enjoy more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *