fbpx
March 29, 2024

Russian/Ukrainian conflict: Oba of Benin don sue for global peace

0
Russian-Ukraine

The Oba of Benin, Oba Ewuare II, don sued for global peace because of the deep war between Russia/Ukraine.

As Oba Ewuare dey receive the Turkish Ambassador to Nigeria, Hidayet Bayraktar for courtesy visit to hin palace for Benin,hin express hin frustration over the conflict wey don last for seven months.

YOU STILL FIT ENJOY: Tinubu: As APC name 422- Presidential Campaign Council, Osinbajo dey missing for there.

The traditional ruler note am say hin don dey pray to God and hin ancestor make dem reduce the disagreement wey dey happen for these countries Russia/Ukraine.

You fit CLICK HERE go read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *