fbpx
April 23, 2024

Atiku and Okowa meet Jonathan for Abuja

0
Atiku-and-okowa-meet-Jonnathan

Presidential and vice-presidential candidates of di Peoples Democratic Party, PDP, Atiku Abubakar, and Governor Ifeanyi Okowa meet di former President Goodluck Jonathan for Abuja.

Di PDP flag bearers for di 2023 presidential election meet di former president for Abuja on Thursday night.

Okowa, di governor of Delta State, announce di meeting  for hin tweet via hin verified Twitter handle on Friday.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

Di PDP vice-presidential candidate follow share photos of di meeting.

According to wetin hin talk, di conversation with Jonathan focus on how dem go reclaim power from di ruling All Progressives Congress, APC for di 2023 elections.

This tori dey inside Vanguard, go READ MORE

For more news: NAFDAC: Moji Adeyeye don comot, Monica Eimunjeze don take over.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *