fbpx
May 3, 2024

NAFDAC: Moji Adeyeye don comot, Monica Eimunjeze don take over.

0
Moji-Adeyeye-exits

Professor Moji Adeyeye tenure as Director General of di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don end.

President Muhammadu Buhari bin appoint her for November 2017. Di position of five-year term dey renewable.

Di November 17 memo by Director of Human Resources Management, A. U. Oboli don inform units and departments of Adeyeye replacement.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Di communication with reference number NAFDAC/ADM/SM/075 bin dey addressed to di directors.

Oboli tell dem say di government bin appoint Dr Monica Eimunjeze as di Acting Director General with effect from November 12.

“I am therefore directed to bring this development to you for information and guidance,” Na wetin she add be that.

You fit go read more of wetin dey happen for di tori, READ MORE

For more news: FG tok say 133 million Nigerian citizens dey live for poverty

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *