fbpx
April 20, 2024

Banditry: Zamfara Govt don announce total ‘lockdown’ for 3 LGAs

0
lockdown-in-zamfara-

The Zamfara Government, on Friday announce total lockdown for Anka, Bukkuyum and Gummi Local Government Areas (LGAs) because of bandit attacks on communities wey don start again.

The lockdown dey inside statement wey the Commissioner for Information , Alhaji Ibrahim Dosara publish on Friday for Gusau.

”The government  don announce lockdown for nine major towns to stop the attacks for the communities and the affected areas.

YOU STILL FIT ENJOY: Buhari don give assurance say hin go hand over Naija wey dey free of insecurity

According to wetin the government talk, all these things wey dem dey do na to boost the efforts of security operatives to take flush the criminal wey dey those areas comot.

Gov. Bello Matawalle order the immediate suspension of all APC meetings and activities as part of hin government concern and sympathy to the affected people and communities

You fit find more of this tori for inside Vanguard, CLICK HERE make you read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *