fbpx
April 27, 2024

Bayern Munich to sign Premier League midfielder for Tuchel

bayern-munich-to-sign-rice

 

Bayern Munich don enter di race to sign Premier League midfielder, Declan Rice, for dia manager Thomas Tuchel.

According to report, di club don already hold tok with Rice representatives in a bid to bring di West Ham United captain to Germany dis summer.

Di Bundesliga giants go have to battle Arsenal, wey dey prepare to submit a club record £92million opening bid to sign Rice and to be di current favourites to land hin signature dis upcoming summer transfer window.

 

FOR MORE NEWS: Governor Bello don sign five bills into law

 

According to reports for Germany, Bayern dey very ready on di move for di England international as well as hin best friend Mason Mount too.

Bayern manager Tuchel dey believed to be huge fan of Rice, while the club board view am as ‘the perfect defensive midfielder’ for di Bavarians.

You fit go read di tori as Bayern Munich enter race to sign Rice…READ MORE