fbpx
April 24, 2024

Big Brother Naija don show again, Nah Level-UP season we dey!

0

That ogbonge TV program wey many dey like watch don finally start again last last. The tittle wey this year season carry for head nah “LEVEL-UP”. The name shock me sha o, but make wey dey watch dey go, how the level up go take enter we go gather see am. Meanwhile, Ololademi Asake scatter ground for the show launch…. I know say you go like see the full tori…..oya now press the read more button.

READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *