fbpx
March 29, 2024

Canada no gree give Yemi Alade Visa Over Fears ‘say she no go wan leave again

0

Nothing wey eye of Nigerians no go see on-top say dem wan travel go other country go do work or for other purposes. E shock Yemi Alade fans as Canada no gree give her Visa wey she go use perform at a Festival’s final closing ceremony slated for Sunday. Meanwhile, she be don dey among those wey the organizer don carry forward say go make things happen for the Festival international Nuits d’Afrique. You go like read the full tori….oya press the read more button now!READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *