fbpx
September 30, 2024

“I dey too loaded to be empty”- Billionaire E-Money share new photos to marks hin birthday

billionaire-e-money-photos-birthday

Today na di birthday of Billionaire businessman, Emeka Okonkwo wey dey popularly known as E-Money, hin don share photos to mark hin birthday photos.

Di CEO of 5-Star music share new photos for hin Instagram page to mark hin new age.

Expressing gratitude to God, he appreciated God wey give am new year full of blessings.

For hin hashtag, di billionaire businessman E-money mention how hin dey too loaded to be empty and too late to fail as caption for hin birthday photos.

“THANK YOU GOD FOR GIVING ME A NEW YEAR OF FULL OF BLESSINGS. HAPPY BIRTHDAY TO ME!”. Na wetin hin write be that.

You fit go see di tori…READ MORE