fbpx
May 18, 2024

Bobrisky cancel birthday plans following hin papa death

bobrisky-cancel-birthday-plans-following-hin-papa-death-

Controversial crossdresser, Bobrisky don cancel hin birthday plans to honour hin papa wey kpai some days ago.

Di Lagos socialite wey go turn 32 years on di 31st of August make di announcement via hin Instagram page.

Bobrisky yarn say hin go cancel di birthday plans, and party wey hin bin throw so dat hin go prepare for hin papa burial, wey go take place in 41 days time.

Also, hin tok say hin don cry hin eyes out comot over di heartbreaking news of hin papa demise and hin note am say na painful thing make person lose dia parents even when dem don old.

 

FOR MORE NEWS: Olu Maintain treat Ayo Makun wife, Mabel to shopping spree for Atlanta following house fire

 

Di ‘Rich Mummy of Lagos’ write …

“Have canceled my birthday party. Instead, I will be doing my dad’s final burial in 41 days. He died at age 78 days.

Have cried and cried I’m now tired. No matter how our parents are old you will never want them to go”.

You fit go read di tori…READ MORE