fbpx
April 19, 2024

BREAKING: Buhari don summon Security Chiefs to emergency meeting for di middle of Abuja terror alert

0
Buhari-call-emergency-security-meeting

President Muhammadu Buhari don summon di Security Chiefs come emergency security meeting.

Di emergency security meeting go happen on Monday for Abuja.

For inside series of tweets, di presidency yarn say di meeting na to strengthen di security network across di country.

As dem dey do di meeting, Buhari go receive briefs from di Security Chiefs.

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

Na wetin dem write for di tweet be this: “President @MBuhari will on Monday meet with security chiefs in the nation’s capital, Abuja, to further review and strengthen security network in the country.

Di full tori dey inside Dailypost, you fit go read di remaining…READ MORE

For more News: Buhari; We give you two Ake Market days to fix Abeokuta-Sango road – ogun student

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *