fbpx
April 28, 2024

38 days to go, Buhari dey beg for forgiveness

buhari-ask-for-forgiveness

As e be so,na less than 38 days remain to di end of hin eight-year tenure, President Muhammadu Buhari on Friday ask for forgiveness from those wey hin actions fit don offend.

Also, as hin dey tok inside Banquet Hall of di presidential villa, Abuja, and hin thank Nigerians for tolerating am. Dis na during di time wey residents wey dey led by Minister, Mohammed Bello for di Federal Capital Territory (FCT) pay am sallah homage.

FOR MORE NEWS: Sabinus don reveal hin net worth

Di President praise democracy as di best form of government, and hin yarn say without am, hin for no become president after already serving as military head of state given di side of di Kontri wey hin comefrom.

He remind di audience say hin na from di extreme corner of Nigeria, Daura for Katsina State. And, hin yarn ay hin place na just eight kilometers from Niger Republic.

More details to come…

You fit go read di tori as Buhari ask for forgiveness…READ MORE