fbpx
May 13, 2024

Nobody know di Whereabouts of di suspended Adamawa REC – INEC

whereabouts-of-di-suspended-adamawa-rec-unknown
Di Independent National Electoral Commission don reveal say dem no get information on di Whereabouts of suspended Adamawa state REC, Resident Electoral Commissioner, Hudu Ari.

Also, di commission disclose dis update after hin inaction during di supplementary governorship election for Adamawa.

INEC National Commissioner, Festus Okoye reveal di update on Friday as hin dey tok on top Channels Television’s Sunrise Daily.

 

FOR MORE NEWS: Sabinus don reveal hin net worth

 

In addition, report drop update on di announcement of di Adamawa supplementary election. Di matter generate controversies after Ari announce Binani as di winner of di poll when collation neva conclude.

Also, report tok say di electoral umpire bin summon Ari to di headquarters for Abuja.

Di commission report Ari inaction to di President, Major General Muhammadu Buhari (retd.), on Thursday and hin suspension dey approved by Buhari, until di completion of an investigation by di Inspector General of Police on di case.

You fit go read di tori of di Whereabouts of di suspended Adamawa REC ….READ MORE