fbpx
April 27, 2024

Buhari celebrate Sultan as he clock 66.

0

On Wednesday, President Muhammadu Buhari (retd.), follow all the muslim Ummah celebrate Sultan of Sokoto, Muhammadu Sa’ad Abubakar lll, as he clock 66 on August 24, 2022.

The message wia president send to am bin dey for the statement wey Garba Shehu, im Senior Special Assistant for media and publicity sign on wednesday.

The title of the statement na,’President Buhari celebrates Sultan of Sokoto at, Muhammadu Sa’ad Abubakar lll at 66′.

Buhari talk say the monarch be spiritual leader wey dey always make sure say peace and unity dey for Naija as he dey always give beta advice to institutes, professionals and public servants make dem dey always follow rules.

To read more of this tori, CLICK HERE.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *