fbpx
April 20, 2024

How 2023 election go come out, by INEC.

0
Elections\and\ transparency

The Independent National Electoral Commission (INEC) don talk say make Nigerians no worry at all. This time dem go make sure say the results of 2023 general elections go dey open for everybody to see, magu magu no go dey inside.

The commission talk say dem go continue to dey upload polling unit results go the viewing portal as dem take do for Osun and Ekiti governorship elections.

 

You fit also enjoy: Pollution: FG don seal 39 firms for seven states.

 

Dey talk say Nigerians go dey inside everything wey dem wan do. Dem go know everything wey dey happen for the polling units.

Chairman of INEC, Prof Mahmood Yakubu talk this one for the presentation of Yiaga Africa Watching The Vote reports on the 2022 Governorship elections for Ekiti and Osun.

The title of the report na: “When electoral bring better open elections”. The example wey dem talk say make we use dey look am na the two governorship elections wey the civil society, Yiaga Africa don see already.

As the matter deynow, dem dey beg Nigerains make them try to understand so that dem go fit carry on with the decisipn of better electoral process.

Yakubu talk say the commissioner no go fear face at all, he go stand wella prosecute the 2023 general elections.

Rush CLICK HERE for more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *