fbpx
May 19, 2024

Tinubu victory: Carry am go court no be streets – Buhari tell Atiku, Obi

buhari-don-congratulate-tinubu-victory

President Muhammadu Buhari don congratulate Asiwaju Bola Tinubu, di candidate of di All Progressives Congress, APC for hin victory for di 2023 Presidential Election.

Di outgoing President Buhari tok through a statement by hin media aide, Garba Shehu on Wednesday morning.

According to Buhari, “Hin congratulate His Excellency Bola Ahmed Tinubu on hin victory. He dey elected by di people,hin be di best person for di job. I go work with am and hin team to ensure an orderly handover of power”.

Buhari yarn say for a region wey don undergo backsliding and military coups for recent years, this election demonstrates democracy relevance and capability to deliver for di people wey e serve.

FOR MORE NEWS: Tinubu don floor Atiku, Obi, he don win 2023 presidential election

Also, hin yarn say, “within Nigeria, di results reveal say democracy dey ripe for our country.

Hin mention say even hin home state, nio be di winning candidate carry am, same thing with di home state of di winning candidate.

Buhari still yarn say di competition na for di good for democracy, and he add say di pipo decision dey inside results wey dem look today.

Hin admit say that one no mean say di exercise no get fault.

Also, Buhari yarn say none of di issues wey dey registered represent challenge to di freeness and fairness of elections.

You fit go read di full tori…READ MORE