fbpx
April 26, 2024

Buhari dey go UN 77th General Assembly for New York on Sunday

0
Buhari-Leaves-For-UN-77th-General-Assembly-.

President Muhammadu Buhari go comot for Abuja on Sunday, September 18, go New York, di United States.  Na di annual meeting of world leaders, di United Nations General Assembly (UNGA77) he go attend.

According to wetin di media adviser bin publish on Saturday to di President, Femi Adesina, di theme for di 77th session wey open on on Tuesday, September 13, na: “A watershed Moment: Transformative Solutions to Interlocking Challenges.”

YOU STILL  FIT READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Di Key topics of discussion for di year UNGA na; war in Ukraine, di energy crisis, climate action, ending di COVID-19 pandemic, and a special Transforming Education Summit.

President Buhari go take hin turn deliver di National Statement for di second day of di General Debates on Wednesday, September 21.

You fit CLICK HERE go read more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *